On the drudgery of study....

Totally unintelligible post alert! Mehn… I tire for this book marra o…. Oyinbo sef talk say ‘all work and no play go turn persin to jackie’… Na im make me come try yarn some small okpata; make e no come be like say I dey turn kolo……Shey una grab? No min’ me o.. I just dey try clear my o gor, make small space for correct book fit still dey… Aftera.. I no thief persin certificate o.. Dem no dey die put jare! ...

May 5, 2009 · 1 min · AJ